jumia.com.ng

Friday 27 June 2014

PRETTIEST NIGERIAN SOLDIER

Omo I nor know say we dey get very prett soldier for Naija  before but as I see this one my mind don change mehn. Her name is Hadiza Nuhu and she is serving in Lagos. Make una go list for NDA so you go fit meet am


2 comments:

  1. Am in love. Kaiiii I love Hausa-Fulani girls. I must marry one some day.

    ReplyDelete
  2. dont be surprised when you see her as one minister soon. ALL NAH PACKAGING

    ReplyDelete